DRM ROYALTIES

DRM ROYALTIES Drm Royalties: Singles Forum of Diplomats Assembly. The place to be; You will always find a friend i

07/11/2023

Royalties convention is here again
Tagged: Unmatched
Holds from 17th to 20th November 2023
'23

16/04/2023

Today's verse: John 11:25-26; ²⁵Jesus ansa am, “Na mi bi di resureshon and na mi dey give life. Anybody wey bilive mi go get life even if e don die ²⁶and di pesin wey bilive mi for dis life, nor go ever die. Marta, yu bilive wetin I tok so?"

13/04/2023

Today's verse: John 15:4; Make una dey inside mi, so dat I go dey inside una too. As di branches nor fit bear fruit with en own pawa unless e dey inside di vine, na so una nor go fit bear fruit, unless una dey inside mi.

12/04/2023

Today's verse: John 8:12[12] Den Jesus sey, "Na mi bi di lite wey dey di world, anybody wey follow mi, nor go waka for darkness lie-lie, but e go get di lite wey go gi-am life."

07/04/2023

Today's verse: Isaiah 53:5; But dem wound am bikos of awa sin; dem beat am bikos of di bad tins wey wi do. Na di ponishment wey e sofa give us peace and en wounds don make us well.

06/04/2023

Today's verse: Matthew 7:22; For dat day wey God go judge evribody, many pipol go sey, ‘Oga
God, wi use yor name prish God message, drive many demon komot from pipol body and do many mirakle.'

27/11/2022

27/11/2022

Fun in the presence of our Father

27/11/2022

08/11/2022

Rehearsal so intense our VP took off her wig 😂😂

03/11/2022

Address

Diplomats Avenue, Rukpakwulosi New Layout; Off GU AKE; Eliozu/Airforce Link Road
Port Harcourt

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when DRM ROYALTIES posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to DRM ROYALTIES:

Share