Esther Mark

Esther Mark we buy and sell goods such as unisex shoes.jewelries and wears

Absolutely
17/04/2025

Absolutely

19/08/2024

Di 2023 Labour Party presidential candidate, Peter Obi don ask why lawmakers wey only need secondary school certitifcate to contest dey earn pass PhD holders for Nigeria.

Obi add say for a PhD holder to fit afford SUVs wey worth ₦160 million, e go take ova 85 years for dose wey dey earn N150,000 to save dia salary, but lawmaker dey get am from public purse.

E tok dis one for im X page wen im dey chook mouth inside di standard of education for Nigeria as di Executive Secretary of di National Universities Commission (NUC) say di kontri go need PhD holdres to address di issues.

“I wonder how dem expect an increase in PhD holders wen e dey take minimum of 10 years of dedicated study afta secondary school to earn a PhD.

“Our lawmakers wey di educational qualification wey dem require na secondary school certificate dey receive a monthly salary of ₦21 million wey dey more dan 10 years salary of a PhD holder.”

Obi say make govment invest in education and innovation instead of political positions and influence.

Address

Gwagwalada Abuja
Abuja

Telephone

+2348031142369

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Esther Mark posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Esther Mark:

Share

Category